Main Menu

Salute to all the Real Men

Started by Mature, 2020-08-23 11:32

Previous topic - Next topic

0 Members and 1 Guest are viewing this topic.

digital marketing

Mature


1. NEPA don bring bill
2. Buy bread when u are coming
3. Buy Egg when u are coming
4. Gas don finish
5. Kerosine don finish
6a. Generator no gree start
6b. Buy fuel for generator when u are coming
7. Car don get flat tyre, e no gree start
8. School fees don show
9. DStv/GOtv etc don stop to dey show
10. Dem come ask for security money
11. Month don end for Lesson teacher
12. Biscuit and Happy Hour nko?
13. Dem go begin report the children to u as u dey enter
14. If u never build, Landlord matter na madding
15. Dem go still shook hand for ur pocket pack d small change join..
16. Tell u d pikin dey run temperature like say u be doctor...
17a. Buy them credit
17b. Buy them data
18. Not excluding Suya, Cat fish etc on some nights
19. Fridge, pressing iron, fan etc. go stop, another headache..
20. Dem still wan go amusement park o on public holidays
21. How much be the salary sef..


U come go hospital for fever, doctor say u get High BP. How man no go get High BP..


Ontop all, u must not disappoint in the inner room.. dem go still give u instruction..


My brother, if nobody don greet u say u do well, please praise YOURSELF. Salute to all the Real Men.


Copied.


Chai! To be a man is not  easy o.
Get latest Africa's news at www.africatopforum.com, also you can place sponsored guest posts & banner ads on the site.

Mature

Get latest Africa's news at www.africatopforum.com, also you can place sponsored guest posts & banner ads on the site.

SMF spam blocked by CleanTalk
back link building services=