Main Menu

!!

Join over 140k discussions


Cokoye is an Africa-focused community with over 500k members where people freely ask questions.   Join FREE

joke: heyyyyyyyyyyy heyyyyyyyyy

Started by Prince james C. Inyogu, 2013-08-16 10:53

Previous topic - Next topic

0 Members and 1 Guest are viewing this topic.

digital marketing

Prince james C. Inyogu

E get dis particular restaurant wer i dey chop for Ai. E get one oyinbo wey dey always come chop there too. Anytime dis oyinbo chop finish him go shout "heey!", so i wonder wetin dey make am shout.
One day, I decide to chop wetin d oyinbo
dey always chop so maybe me self go shout too.
Wen i reach d restaurant last week Friday i order wetin d man dey chop, dem tell me say na chicken nd red wine so, i chop am. I surprise say i no shout, i even collect two extra plate but i still no shout.
Na den i just vex ask for my bill.
The waiter tell me say one plate na #45,000 then d extra plate na another #90,000! Na then i come shout heyyyyy! Heyyyyy!! Heyyyyy!!! Heiiiiii........
Till i reach house i still they shout....heyyyyy Good evening .- I §†î?? de? shout Heeey
-A True Friend Is Someone Who
Sees the Pain in Your Eyes While
Everyone Else Believes the Smile on
your Face.

-You can't do Today's
Job with Yesterday's method and still

Prince james C. Inyogu

-A True Friend Is Someone Who
Sees the Pain in Your Eyes While
Everyone Else Believes the Smile on
your Face.

-You can't do Today's
Job with Yesterday's method and still

back link building services=